1 album cover by The Beatles

30-sec preview

1969 · From the album 1

Don't Let Me Down

by The Beatles

6 Popularity
24 Views
03:36 Runtime
Rock Genre

In the queue

We're still reading this one.

Our editorial desk hasn't published an interpretation for "Don't Let Me Down" yet. Want us to cover it sooner? Tell us why — high-priority reader requests jump the queue.

Reviewed by editors before generation.

03 · Lyrics

"Don't Let Me Down"

All these girls wanna take me away

But I swear dem no go see my face

Cause I know say na you be the one wey I wan dey see on top my bed

Even if dem turn giveaway

Omo man go still runaway

Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top my head o

What am I trying to say

If you leave me na craze

I no fit concentrate

Without you in my space

Many guys for your page

Like say na giveaway

I just wan see your face

Come hypnotize me

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Don't let me down oo oo oooo o ooo Onome iyo

Daughter of Jezebel

Make you love me as I dey

I don see hell on earth

Please don't maximize my pain

No let my love for you

Make me look like a fool

Reason for existing

Na make your heart my room

So if I come your way

Make you no run away

I just wan see your face

Come hypnotize me

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Don't let me down oo oo oooo o

Onome iyo

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahh ahh

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahhah

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahhah

Lyrics via Google. Copyright belongs to rights holders.

04 · FAQ

Frequently asked

When was "Don't Let Me Down" released?
"Don't Let Me Down" by The Beatles was released on April 11, 1969 on the album "1".
What genre is "Don't Let Me Down"?
"Don't Let Me Down" by The Beatles falls within the rock, pop, psychedelic rock genres.
What album is "Don't Let Me Down" on?
"Don't Let Me Down" appears on the album "1" by The Beatles.
0:00 -0:00